![Ayra Starr - RUSH [lYRICS]](https://3musicgh.com/wp-content/uploads/2023/02/Ayra-Starr-Rush-Lyrics.png)
READ RUSH SONG LYRICS BY AYRA STARR
Ayra Starr – RUSH [lYRICS]. Ayra Starr came through with a brand new song titled “Rush” Enjoy this great song with the lyrics to help you sing along and kindly press the share button for your friends to also enjoy this banger.
ALSO READ: Ayra Starr – Sability mp3 (Lyrics)
Rush by Ayra Lyrics Below
Ohh (Vibez)
Pa pa ri, pi pa pa ri pa
Pa pa ri, pi pa pa ri pa
Pa pa ri, pa
Sabi girl no dey too like talk
Animals dey in human form
Padi man nobody like work
But you must hustle if you wan chop
E no finish, dem wan fight us
If they run them no fit to catch up
I no dey form say I too righteous
No come dey form say you too like us
Me no getty time for the hate and the bad energy
Got mi mind on my money
Make you dance like Poco Lee
Steady green-like broccoli
Steady on my grind, no wan hear what they want telly me
Kudi na my fantasy
Dem wan dey check if my tap e no rush
But e dey rush
E dey rush well, well
E be much
Na God dey make my tap, e dey rush
The kind of money we touch, yeah
E dey rush
E dey rush well, well
E be much
No be hype everybody dey crush
There’s no dulling with us
(There’s no dulling with us, oh)
Pa pa ri, pi pa pa ri pa (yeah)
Pa pa ri, pi pa pa ri pa (yeah)
Pa pa ri, yeah
Pa pa pa ri, pa ri pa
Jofunmi Japata, I dey go Ghana (yeah)
You never touch, you dey form papas (yeah)
Which kind of money we never see before
Kosi elomi, gat me feeling I’m the one
Aje, aje, aje
Can never take my cake away
Aje, you can’t count my grace
I just dey my lane, my lane
Me no getty time for the hate and the bad energy
Got mi mind on my money
Make you dance like Poco Lee
Steady green-like broccoli
Steady on my grind, no wan hear what they want telly me
Kudi na my fantasy (yeah, yeah)
Dem wan dey check if my tap e no rush
But e dey rush
E dey rush well, well
E be much (e be much)
Na God dey make my tap, e dey rush
The kind of money we touch, yeah
E dey rush
E dey rush well, well
E be much
No be hype everybody dey crush
There’s no dulling with us
(There’s no dulling with us, oh)
‘Cause e dey rush
E dey rush well, well
E be much
Na God dey make my tap, e dey rush
The kind of money we touch
E dey rush
E dey rush well, well
E be much
No be hype everybody dey crush
There’s no dulling with us
(There’s no dulling)
Yeah, yeah
Yeah, yeah
Mmh, ahh
The End
Do you want to be notified of new updates and releases? Click to Join Our Whatsapp Group
Click to Follow us on Facebook
DOWNLOAD MORE SONGS BELOW
- Sarkodie – IBRAHIM TRAORÉ Ft. Worlasi
- Skyface SDW & Sokka SDW – Mmrepa (Time)
- Blaise D ft. Harmless Vid – Waari (Money)
- DJ Sonatty – Intro Mashup to the 17th July Mix 2026
- Shatta Wale – Count of Monte Cristos
- Shatta Wale – African King Freestyle
- Shatta Wale – F3L3
- Shatta Wale – Keep Tings to Myself
- Shatta Wale – On Sight
- Shatta Wale – Anfa
- Shatta Wale – Allah
- Shatta Wale – Run This
- Shatta Wale – Body Pains
- Shatta Wale – Mountain Afajato
- Shatta Wale – King Energy
- Sister Deborah – Derbytopia
- Olivetheboy – StopIt Ft Medikal
- Keeny Ice – Dangerous Ft. Kwesi Amewuga
- Shatta Wale – African King
- Shatta Wale – No Day Off

![Ayra Starr – Sability [Music Video]](https://3musicgh.com/wp-content/uploads/2023/02/Ayra-Starr-–-Sability-Video-390x220.jpeg)

![Bien – My Baby Ft. Ayra Starr [Visualizer Video]](https://3musicgh.com/wp-content/uploads/2023/02/Bien-–-My-Baby-Ft.-Ayra-Starr-video-390x220.jpeg)