MUSIC LYRICS

Kojo Blak – Excellent ft Kelvyn Boy (LYRICS)

Kojo Blak - Excellent ft Kelvyn Boy

Kojo Blak - Excellent ft Kelvyn Boy (LYRICS)
Kojo Blak – Excellent ft Kelvyn Boy (LYRICS)

Kojo Blak and Kelvyn Boy unveiled a word by word lyrics to their much anticipated track “Excellent” which has gone viral across Africa. Below is the complete lyrics of the song check it and sing along.

Eeeee, Na na naaa
Only you bad affi hit my chest hmmm
Your back asset
Eno dey make my jumba rest hmmm
Oh mi simarjorley
Bani oba ti mi kpongÉ” nÉ”
Baby Gongo Aso
You dey see am
You no fit kill am for my head
I need to know where you dey
Oya send me your locá cá
Sharperly girl no delay oh
Gmɛnɛ saa nɔ dede
I need to know where you dey dey oh
Oya send me your locá cá
Sharperly girl no delay oh
Gmɛnɛ saa nɔ dede
Come cool my heater
Excellent
Excellent oh
Excellent
Excellent

ALSO DOWNLOAD: Kojo Blak – Excellent Ft. Kelvyn Boy

You go put me for emergency
Shorty Excellent
Excellent oh
Excellent
Excellent
You go put me for emergency
Girly I need you
You make a man feeling you
All I want is you
Oya tell me what I no fit do
I dey eye you
Whatever you want, I go give you
Oh my baby boo
24/7 girl I’m ready
Body setti
Kotomashi
Famami baby
Wanna do many things
Very crazy
Now she telling me say she be Gen Z
She rocking Fendi
Pull up in a Benzi
Bum bum dey Offend me when she bending
You go put me for emergency
I need to know where you dey
Oya send me your locá cá
Sharperly girl no delay oh
Gmɛnɛ saa nɔ dede
I need to know where you dey dey oh
Oya send me your locay cay
Sharperly girl no delay oh
Gmɛnɛ saa nɔ dede
Come cool my heater
Excellent
Excellent oh
Excellent
Excellent
You go put me for emergency
Shorty Excellent
Excellent oh
Excellent
Excellent
You go put me for emergency

Find 3musicgh.com useful? Rate us 5 stars →

Join Our WhatsApp Channel

Follow us on Facebook to stay Connected

DISCOVER & DOWNLOAD MORE SONGS BELOW

Related Articles

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *

Back to top button