LYRICS: Odumodublvck – 100 Million ft Tiwa Savage
Odumodublvck - 100 Million ft Tiwa Savage

Here we bring you word-to-word lyrics of Odumodublvck’s new song titled “100 Million” featuring Tiwa Savage.
Lyrics of Odumodublvck 100 MILLION ft Tiwa Savage
Fuck up the club, we no send
(Sholz out here)
(Brrrrrah)
Fuck up the club, we no send
Young man, who buy the bar? Na we spend (we)
Azul yapa, dem don bracket Tiwa like olopa
(Who?) Spray (me)
Mama throway for the boys for zanga (haha-ha), ay
Odumodublvck, challenge us
Small boys, they can not think of that
Sun s’eyin
100 million is an insult (100 million is an insult)
Pada s’eyin (baow)
Na we dey foot their bills, they’re ball boys (na we dey foot their bills, they’re ball boys)
See as we dey the field dey ball like Tinubu (Seyi)
No man check am (ay), the girls go scare them, egungun
Ay, ay
I no follow for the game wey dem play “my advice” (my advice)
If you wan follow kele wey I like, you go tear eye (wide)
You gats dey work from sunrise to sunset like exile (like exile)
You gats dey run two-four (yeah), you gats dey hustle full course
Gamble, roll dice (gamble, roll dice)
Yeah, 20 kala for my niggas for igboro (pooh-pooh, pooh)
Pull up with the gang, all these leeches know say mo l’owo (ehn-ehn)
Put up to bad things, man ah bad B, I run am the practice
Shebi na cash big up my antics
Pounds, Dollars and Yen burn am to ashes (yeah-yeah)
How many men dey queue to feel my body oh? (Ooh)
He cannot fathom how I shenk him, paddie oh
Pull up and spray my pompi oh (pull up and spray my pompi oh)
I no get time for maneu’ oh
They cannot be my paddie (baow)
‘Cause kalamantus know their church oh
Big chain, I bussdown
Compound be like water
They hold the money up, everybody dey run me the beat like ghost town (yeah)
Versace, Fendi or Prada (T)
Louis Vuitton, Christian Dior shey Tiwa dey para? (Para)
The money long MC Hammer
I no dey play with them, it’s the return of the shower (shower)
Fuck up the club, we no send (grrt)
Young man, who buy the bar? Na we spend (we)
Azul yapa, dem don bracket Tiwa like olopa (Queen of Rap)
(Who?) Spray (me)
Mama throway for the boys for zanga (haha-ha, show love oh)
Odumodublvck, challenge us
Small boys, they can not think of that
Sun s’eyin
100 million is an insult (100 million is an insult)
Pada s’eyin (yeah)
Na we dey foot their bills, they’re ball boys (small small children)
See as we dey the field dey ball like Tinubu (Seyi)
No man check am, the girls go scare them, egungun
I no follow for the game wey dem play “my advice”
You go tear eye
20 kala for my niggas for igboro
(Wibby)
You gats dey run two-four (you gats dey hustle full course)
Gamble, roll dice (gamble, roll dice)
Pull up with the gang, all these leeches know say mo l’owo
ALSO DOWNLOAD: Mr Eazi | The Evil Genus (Full Album)
Get ready to immerse yourself in the freshest new music, music videos, and the latest Showbiz updates on 3musicGh.com.
Would you like to receive notifications for new updates & song releases? Click to Join Our WhatsApp Group
Click here to Follow us on Facebook
DISCOVER & DOWNLOAD MORE SONGS BELOW
- NorThug – Serekunle
- SKYFACE SDW & SOKKA SDW – GENESIS (Full EP)
- Jahmiel – Against All Odds (Full Album)
- Shatta Wale – African King (Full Album)
- Spize – They Dunno
- Kojo Blak – Bounce
- Globalboy Collin – GO GLO
- DJ Sonatty – The 17th July Mix 2026 (Mixtape)
- Justice (Son Of Man) – Call On To The Lord
- Sista Afia – Asuoden (Stubborn Proud) Ft. Kuami Eugene
- Sista Afia – Weather Ft. Medikal & Quamina MP
- Sista Afia – Jeje Ft. Shatta Wale
- Davido – Back When Ft. Naeto C
- Sarkodie – Major League Ft Kweku Smoke
- Ofori Amponsah – Odo Nwom (Remix) Ft Stonebwoy & KiDi
- African culture, football and prizes from 1xBet: attend spectacular Dashiki Fest 2026!
- Sambwoy Gh – Ye Veng Ma (Let Me Be)
- Davido – Dami Duro
- Sky Daazy – Okada Remix Ft Strongman
- Uptone DMS – Power Bag3gr3
- DJ Sonatty – The Mandem Album 2026 [Full Album]
- 1xBet Becomes Title Sponsor of Fan Zones Across Four Major Shopping Malls in Accra
- Fancy Gadam – Dream [Full Album]
- Fancy Gadam Ft. Sarkodie – Total Cheat
- Pincode – Wetin Be Your Pincode



