READ REMA HOLIDAY MUSIC LYRICS
Rema – Holiday (Lyrics). Rema a sensational Nigerian musician drops a new smashing song titled “Holiday” and the music lyrics are here to help sing along with the song. Enjoy this great song with the lyrics to help you sing along and kindly press the share button for your friends to also enjoy this banger.
ALSO READ: Ayra Starr – RUSH [lYRICS]
Download and enjoy the Latest New 2023 Music, Music Videos, Showbiz Gist & Albums/EPs right here on 3musicgh.com
Holiday song by Rema Lyrics
Another banger
First you go be the bad guy
Then you go be the actor
Because I wan feed my family
Na im make me thief my own guy laptop
Came out alive omo me I thank God
My money big, you go need tractor
If e be say you wan carry my weight
You go need new gym instructor
Straight out of Benin
I drop Rema EP 2019
They think say the gbedu go finish
My music is traveling
From India to Asia to Berlin
The thing wey bin pain me
Be say una no wan be believe
I will never forget the time
Wey bad belle dem cast us away
Fast forward to today
Every day na holiday
Every day say na holiday
Oya day, oya dey, dey, dey, dey owey
Me and my guys we dey chill we dey kpor kpor (kpor kpor)
Say we no dey ball o (ball o)
Say my circle chekele but we go give you last card check up
Make you no hate, make you pray for the abili, abili
Ability to catch up
No calculator fit count my surplus
Ema to jó mi mo nshako
Many nights wey I no sleep, wey I no sleep
One hit I go oversea
Still many people dey laugh me
But I steady believe, one favor please
Keep my family strong for me
God I dey on my knees
Straight out of Benin
I drop Rema EP 2019
They think say the gbedu go finish
My music is traveling
From India to Asia to Berlin
The thing wey bin pain me
Be say una no wan be believe
I will never forget the time
Wey bad belle dem cast us away
Fast forward to today
Every day na holiday
Every day say na holiday
Oya day, oya dey, dey, dey, dey owey
I will never forget the time
Wey bad belle dem cast us away
Fast forward to today
Every day na holiday
Every day say na holiday
Oya day, oya dey, dey, dey, dey owey
Follow Us On Social Media
- Rekordz ft. Jay Bahd – Lion King
- Shatta Wale – African Mandiba
- DJ Scanner | Afrobeats Live Performance Mix Vol.1
- Black Sherif – Lord I’m Amazed (LYRICS)
- T-Bone Mhunaata ft. Wisa Greid – Tuozaafi
- Xlimkid – Red Eye
- MzVee – My Head
- DJ Kaywise – Greenlight ft Black Sherif & Buju Banton
- Am Drama – Poor Boy [Remix]
- Am Drama – Wa-Jamaica
- DJ Orpluss – Old Skuulz Hiplife Mixtape
- List Of Countries With Monetization Access On Audiomack
- How To Become An Audiomack Authenticated Creator (Alternate Guide)
- T-Bone Mhunaata ft. Best Gally – Financial Cheat
- Beeztrap KOTM ft. Medikal – Ei Tracy
- T-bone Mhunaata ft. Article Wan – Feelings
- K Town DL ft. Agbosh – Kpatirikpa
- Skytinz Mole ft. Berima Ojay – Ena La
- Black Sherif – Lord I’m Amazed
- Ganaani – The Very Beginning (ALBUM)